You are on page 1of 3

COMMUNITY JOURNALISM AND BROADCASTING

MAC 414

HND 2 ( MASS COMMUNICATION)

GROUP ASSIGNMENT (MATRIC Number 201 - 220)

1.ILUYEMI MARY FOLUKE 2109072202

2.MADUOMA JOY CHINENYE 2109072203

3.AJIBO SUSAN CHINONYE 2109072210

4. AIGBONOHAN VICTOR IDEMUDIA 2109072216

5. ADEROJU DEBORAH BIDEMI 2109072208

6. SOWUNMI OYINDAMOLA OPEYEMI 2109072207

7. MOSES MARY ADIYA 2109072220

8. AKITEGHI BLESSING 2109072215

9. ODUOLA OYINDAMOLA YETUNDE 2109072209

10. OLUBOWALE NOAH OLUAJO 2109072206

11. SAMUEL EMEM OBOT 2109072205

12. OMOGUEI SARAH OPEYEMI 2109072217

13. OLATUNJI MODINAT ENIOLA 2109072218

14. ODU ITUNU ENITAN 2109072214

15. AKANBI ABIODUN ZAINAB 2109072212

16. UGWU ENEONAH AGNES 2109072213

17. ODEDIRAN YETUNDE MARGRET 2109072219

18. ABDULRASAQ ABDULRASHEED ADISA 2109072204


19. ADENEYE RASHIDAT OREOLUWA 2109072211

RADIO AND PEACE


Woman voice : (crying and sreaming) God we no talk am like this o, my only pikin, hey!!! I don
die o

Male voice: (sobbing): Woman I no won hear, u dey here my pikin comot for house

Neighbor 1: Mama Chima, calm down hun abeg biko, I believe God say your pikin go take e two
leg Waka come this house abeg no cry again, ehn since yesterday , Nothing o happen to am.

Passing by neighbor 1: Abeg wetin dey happen for here, Mama Chima y u dey cry?

Woman Voice: (crying voice in the background)

Neighbor 1: hmmm ... Nah Chima wey miss o, wey we no see since yesterday afternoon o.
Chima nah only 5years o that small pikin make God bring am home o

Passingby neighbor 2: Haaa!!! Shey una don hear of the kidnapping wey happen yesterday?

Neighbor 1: wetin happen yesterday again?

Passingby neighbor 2: I be hear say them kidnap one boy yesterday o

Passingby neighbor 1: Nah true o, me self hear say if them kidnap pikin like this them dey use
them do money ritual as election don come, this big men dey buy body part from the
kidnappers o ..

Neighbor 2: Abeg make una con hear wetin I dey hear for radio o my people, them talk say they
find one boy for radio

All: pikin !!! ( A pause).

(RADIO SWITCH ON).


Radio presenter: Information got to us from a nearby police station of a 5 years old boy name
Chima Okafor. This boy was found wondering round in a lonely street at Odogunyan area of
Ikorodu. According to the police men, the only information they get from the young boy is only
his name ..... ( Radio voice still in the background faintly)

Neighbor 1: Nah our Chima o, nah chima (in a happy mood)

Neighbor 2: Nah him o Chima Okafor, them no kidnah Chima o.

Woman voice: Chima ooo my son is alive, radio talk am now, my son is alive, God I thank you o.

All: Haaa . God bless this radio people o

You might also like