You are on page 1of 2

U dey carry ur girlfriend go club, afta u marry her finish u wan stop her frm

goin to club.
My broda u think say miracle fit happen?
Ur gafrnd dumps u 4 a rich man u say she b gold digger, bt ur sister do d
same to anoda guy,
u giv testimony 4 Church
sayin na grace of God. Bros park well
Ur babe get F9 parallel 4 WAEC, she stil dey ask 4 Brazilian hair of
#150.000 .
Abeg Were she wan fix am?, ontop dat coconut head?
U have 8 tribal marks, stretch marks scattered all ova ur body yet u still
want a tattoo..ah!
My frd u b zebra?
U r 6 feet tall, u still com wear 6 inches high heels shoe.
shey u wan whisper 2 God?
U dey snap inside diffrnt type of cars yet u expect ur man 2 believe u r nt
cheating.
Aunty, u b mechanic?
U gather different gals picture 4 ur fone & yet u xpect ur gal 2 believe u r nt
cheatin..
uncle, u b fotographer?
He gave u an engagement ring 4 over 5 yrs, he neva marry u, my dear u be
lord of d rings?
U dey pay ur babe wey dey university skul fees n yet u neva write JAMB,u b
scholarship board?
U r 18yrs n ur sugar
daddy is 70yrs old n u stil dey call him BABY, my sister he should be ur
ANCESTOR.
Ur babe is licking ice

cream...u r drinking pure


water. pls guy r u diabetic?
U claim say u eat fried rice and Salad, bt u come vomit eba n egusi soup.
Omo u be magician?
Na joke o....Read n pass on to frds make dem laugh too

You might also like