You are on page 1of 3

Dear Titilope

Song by Brymo

OverviewLyricsListen

I go go Lagos

Go get money

I go change my life

Get honey

Fine fine girl

Dem go come mo mi

I spend the cash

Gbogbo won judi

Everybody knows

Mo mi igboro

One by one

Two by two

Eko

No let me go

Eko

Your love e sweet me so

Eko

Love you, never let you go

Eko

Tell Titilope I know Lagos

She be fine baby

She dark and lovely


Nwa sisi

Fine fine boys dem dey like to taste

She no get time to waste

Tonight she mind I go spend the naira

One by one

Two by two

Eko

No let me go

Eko

Your love e sweet me so

Eko

Love you, never let you go

Eko

Tell Titilope

See you no carry come

Carry go

Dance the way the show go

Shey you know.ha

Give me more

Want you so

Eko eko... eko eko

Eko eko... eko eko

Hmm hmm hmm

Ha ha ha

Eko
No let me go

Eko

Your love e sweet me so

Eko

Love you never let you go

Eko

Tell Titilope I...

Eko

No let me go

Eko

Your love e sweet me so

Eko

Love you, love you

Eko

Tell Titilope l...

I'm crushing on you too long

Pack my bags I'll be gone

Love is all I seek for

You let me down just too long

You might also like