You are on page 1of 1

Overview Listen Lyrics

burna boy 20 10 20 lyrics

All Videos News Images Maps Books

20 10 20
Song by Burna Boy

Shey you never hear


About the things wey happen there
Abi your eye never clear
Mankind so wicked
Let's talk about my government
Open your mind and your ears
Wetin happen
Shey na jazz o
Make my people suffer suffer
All their nyanshes don dey open
Everything don scatter scatter

Twentieth of October 2020


You carry army go kill many youth for Lekki
Na so water o, water runaway my eye
Nothing you go talk wey go justify the case of their
murder

The Chief of Staff, the commander


And the army wey carry order
Mr. President, Mr. Governor
Godfather, gbo gbo ijoba
All your atrocities
All of your corner corner
Make all the deadbody disturb you for your dreams

The money wey you thief yapa for your azza


You don turn our graduates to common beggars
All the book them go no matter
'Cause you no go get job if you no know Godfather

The Chief of Staff, the commander


And the army wey carry order
Mr. President, Mr. Governor
Godfather, gbo gbo ijoba
All your atrocities
All of your corner corner
Make all the deadbody disturb you for your dream

Twentieth of October 2020


You carry army go kill many youth for Lekki
Na so water o, water runaway my eye
Nothing you go talk wey go justify the case of their
murder

We give them many chances


Dem fail my people
And When we cry for justice
Them kill my people
Walahi all of you
Their lives are on you
We no go ever forget all the youths
Wey die for tollgate

Ahh, ay, ahh, ay, water runaway my eye


Ahh, ay, ahh, ay, water runaway my eye

No problem, no problem
Everyone stay down, stay down, stay down
(Let the boy, let the boy get off the light)
How this one survived, other people, ah, they'd be
shot and killed

Twentieth of October 2020


Source: LyricFind

Songwriters: Damini Ebunoluwa Ogulu

20 10 20 lyrics © Universal Music Publishing Group, Kobalt


Music Publishing Ltd.

https://www.naijaloaded.com.ng › b...

[Lyrics] Burna Boy – 20 10 20 -


Naijaloaded
1 Nov 2020 — No be lie, God go help us for d kind of
leaders way we get. burna continue your good
talks,you no go ever wreck!!

https://tooxclusive.com › lyrics-burn...

[Lyrics] Burna Boy - "20 : 10 : 20" -


TooXclusive
20 Oct 2020 — Burna Boy “20-10-20 Lyrics”.
STREAM/DOWNLOAD MP3. LYRICS. Shey you never
hear. About the things wey happen there. Abi your e…
never clear?

https://m.facebook.com › posts

9ja Lyrics - Burna boy - 20 10 20 Shey


you never hear... | Facebook
Burna boy - 20 10 20 Shey you never hear about the
things wey happen there Abi your eye never clear
Mankind so wicked lets talk about my government…
open...

https://www.exposedlyrics.com › 20...

20 10 20 Lyrics - Burna Boy


1 Nov 2020 — Shey you never hear About the things
wey happen there Abi your eye never clear Mankind so
wicked Lets talk about my government open your ...

https://www.musixmatch.com › lyrics

Burna Boy - 20 10 20 Lyrics |


Musixmatch
20 Oct 2020 — Lyrics for 20 10 20 by Burna Boy. Shey
you never hear? About the things wey happen there?
Abi your eye never clear? Mankind ...

https://unotices.com › page-lyricsnew

Burna Boy - 20 10 20 | Lyrics


Lyrics| Burna Boy - 20 10 20 | Shey you never hear
About the things wey happen there Abi your eye never
clear Mankind so wicked Let.

https://www.beatgogo.com › 20-10-...

20 10 20 - Burna Boy: Lyrics and


Translations - BeatGoGo.com
Below you will find lyrics, music video and translation
of 20 10 20 - Burna Boy in various languages. The
music video with the song's audio track will ...

Videos
Burna Boy - 20 10 20
(Audio)
YouTube · onaspaceship
3:34 30 Oct 2020

20 10 20

YouTube · Burna Boy - Topic


3:34 29 Oct 2020

More videos

https://legit9ja.com › Music

Burna Boy - 20:10:20 | LEGIT9JA -


Music and More
30 Oct 2020 — Unequivocally vocal, Burna Boy
addresses the social and political injustices in lyrics
that will resonate with many Nigerians: “Water…
runaway my ...

https://lyrnow.com › ...

Burna Boy - 20 10 20 - LYRNOW.COM


Lyrics
30 Oct 2020 — Burna Boy - 20 10 20 | Shey you never
hear About the things wey happen there Abi your eye
never clear Mankind so wicked Lets talk about.

People also search for

Kilometre 23 Wonderful My Oa
Burna Boy Burna Boy Burna Boy Sam Sm

Related searches

Burna Boy -- 20 10 20 mp4 download

Burna Boy20 10 20 audiomack

Burna Boy latest song 2021

Burna Boy EndSARS song mp3 download

Burna Boy songs 2020

Burna Boy - 23 lyrics

Burna Boy - bank on it lyrics

Burna Boy - Onyeka Lyrics

See more

In response to multiple complaints that we


received under the US Digital Millennium
Copyright Act, we have removed 6 results from
this page. If you wish, you may read the DMCA
complaints that caused the removals at
LumenDatabase.org: Complaint, Complaint,
Complaint, Complaint.

Nigeria

Google
English Hausa Igbo Èdè Yorùb
offered in:

Rivers - From your IP address

Update location

brightkarl80@gmail.com - Switch account

Settings Help Feedback

Privacy Terms

You might also like