Professional Documents
Culture Documents
A STAGE ADAPTATION
ADAPTED BY
SOGIE EFE
ACT ONE
1
SCENE ONE
I go Save,
Funny Bone,
Senator,
The light remains dim as the voices and laughter back stage
grows louder. This goes on for 10sec until an unseen anchor
announces the end of the show
2
Ladies and gentlemen, you have been a most wonderful and
amazing audience. On behalf of the organizers: AMEMUSO
COMEDY SHOW, we want to say a big thank you for making it a
date with us. We couldn’t have done this without you. Thank
you and we look forward to see you next time. Good night and
God bless.
ELIZA:
Fresh Banana, buy fresh ripe banana!!! (She walks up to some
group of people chatting) bros, make una buy banana, e
fresh, e sweet and e ripe o... (They ignore her, she
grumbles) na waha o shoo, see as dem dey look the banana
like say no be food… (Walks off to meet some other people
standing in a group) at that point, sound of rain begins to
pour as everyone begins run for shelter, as she makes to run
for shelter, she bumps into Freddie as her tray of bananas
fall to the ground breaking up) shoo!!! Bros easy now…
FREDDIE:
3
(In a hasty tone, while trying to shield his head from the
rain) am so sorry, really sorry (He runs off to take
shelter)
ELIZA:
ELIZA:
COLONEL PICKERING:
ELIZA:
4
COLONEL PICKERING:
(Puts his hands in his pocket, brings out his wallet and
hands Eliza two clean #1000 note) here, you can have this.
Just to contribute to what you are selling.
ELIZA:
COLONEL PICKERING
ELIZA
All this one for me? 2k? No be say you wan follow me buy
market? Ha, chairman you too correct, na only you sure pass
for dis place (Pointing at the others taking shelter) see
all of dem, see as dem spoot up with better cloth, common to
follow me buy small market, una no fit. All of una na fake
people. I notice say for dis town na packaging una sabi.
Nothing dey una pocket… na just packaging (Suddenly noticing
the man holding out the midget towards her) shooo!!! Oga,
how far na? na wetin you come dey hold for hand, dey point
me? You no follow me buy market, you lock up, you stand near
me dey point me dat tin. Shooo!!! Dem send you come?
PROF HIGGINS:
5
ELIZA:
(Still sounding alarmed) so why you come dey carry the thing
near me if e no concern me na? shoo! (Quickly moves towards
Colonel Pickering) Chairman, abeg help me see trouble o, I
just dey my own, na him dis fake bros dey carry this tin
follow me …
COLONEL PICKERING:
Am not sure he means any harm, it’s nothing you should worry
about okay? Mmm… Mr…
PROF. HIGGINS:
Higgins, Prof. Higgins
COLONEL PICKERING:
PROF. HIGGINS:
And you are?
COLONEL PICKERING
PROF. HIGGINS
6
COLONEL PICKERING:
(In a relaxed, yet jovial manner) indeed, you can say that
again. Don’t tell me you’ve been recording all she has been
saying
PROF. HIGGINS:
COLONEL PICKERING:
You don’t say
PROF. HIGGINS:
ELIZA:
PROF. HIGGINS:
7
ELIZA:
Shoo!!! Wish kin bad market come be dis one? I tell you say
na my name I dey sell? Bros buy market if you go buy market,
no dey ask me my name, no be exam I come write.
PROF. HIGGINGS:
COLONEL PERCKING:
(Laughter) Prof, I still don’t how she challenges you?
PROF. HIGGINS:
ELIZA:
COLONEL PERCKING:
8
Young lady, what is your name?
ELIZA:
COLONEL PERCKING:
Ota’?
PROF. HIGGINS:
(Burst out laughing) You see what I mean?
COLONEL PERCKING:
PROF. HIGGINS:
ELIZA:
Bros ye! You see why I dey talk say all of una for dis town
na wash? Who for dis place, who no sabi wetin Ota’ mean.
Abegi … (She makes to carry her tray of bananas)
PROF. HIGGINS:
Young lady…
ELIZA:
9
Bros my name no be young lady, my name na Eliza…
PROF. HIGGINS:
ELIZA:
na wetin be dat?
PROF. HIGGINS:
My card…
ELIZA:
Wetin I wan carry your card do? Shoo… You no gree follow me
buy market, na card you come dey give me. who card epp?
PROF. HIGGINS:
Eliza, with this card, I can change your life, I can make
you a bigger person, I can transform you into a public
figure…
ELIZA:
Bros… na magic you dey do? Only dis card fit do all dis
magic…
COLONEL PICKERING:
PROF. HIGGINS:
10
people from the high and middle class. And by the time I am
true with her, she will never believe she was once on this
level
ELIZA:
Hmm, if wetin dis bros dey talk na to change me, make I dey
like all dos fake people wey being full here, wey no fit
follow me buy my market, na lie him dey lie. Bros, look me
well, well o, me na confirm waffy babe, we no dey form wetin
we no be o…
COLONEL PICKERING:
ELIZA:
Chairman, I dey like person wey dey beg? I dey like person
wey e be say her levels dey shame am? Make una look me well,
I be confirm waffy babe, Area! Area!! Area!!! We no dey
shame of who we be and where we come from.
COLONEL PICKERING:
ELIZA:
COLONEL PICKERING:
11
Eliza, what I mean by posh manner is; stylish manner or in
an upper class way…
ELIZ
Ehn, na dat one be the posh wey you dey talk of? Ehn, you
for talk quick na
COLONEL PICKERING:
ELIZA
COLONEL PICKERING:
PROF. HIGGINS:
ELIZA:
(Alarmed)Shooo!!! 6 months? Bros you and who wan dey do dat
kin waka? You know where I dey stay? Oghene biko! You know
where you wan make I dey come from every day? MASAKA!!!
12
See, even if na repeat you say make I repeat, because of dat
kin journey I no do. As I dey hustle to sell my banana every
day, I go continue to dey hustle like dat. How you go want
make I dey travel dat kin journey every day from MASAKA to
MAITAMA?
PROF. HIGGINS:
ELIZA
Bros I no dey take any offer since na dat kin suffer you wan
make I dey suffer sake of say you wan dey teach me…
COLONEL PICKERING
Common, Eliza, listen. Hear him out first before you jump
into conclusions.
PROF. HIGGINS
Listen Miss Eliza, if you truly live very far from town,
what would you say if I offered you a job at my house, as a
housekeeper? While you are helping with the house chores,
you can be taking lessons at intervals
ELIZA:
COLONEL PICKERING:
ELIZA:
You don see person wey you wan job. You want make I come dey
do house girl job for your house? (At this point, she gets
offended, picks up her tray, set it upon her head) bros no
vex, I no dey look for house girl work…
13
COLONEL PICKERING
Prof. is that the best you can offer? I know that you have
good plans for her. But don’t you think that’s a bit too
intense?
PROF. HIGGINS
ELIZA
COLONEL PICKERING:
ELIZA
COLONEL PICKERING
ELIZA:
14
Chairman dis wan wey you wan carry dis matter put for your
head, no vex. I say I no do, I no need help. No be force to
go school…
COLONEL PICKERING:
PROF. HIGGINS:
COLONEL PICKERING:
Eliza, the prof has just made you a better offer, what more
can you ask for. Think about Eliza…
ELIZA
COLONEL PICKERING
HIGGINS:
15
PICKERING:
MALE TRADER:
Eliza, na wetin dey worry you? I see how doz ogas been dey
talk to you say dem wan help your life, na him you dey here
dey do anyhow. You think say e easy for all dis rich people
to see people like us make dem tell us say dem wan help our
life? So as you dey suffer under sun every day to sell
market, you like am?
ELIZA:
Why the oga no talk say him go give me better work, na house
girl work na him he see to give me.
Another lady hawker buys into what the male trader is saying
to Eliza, and she responds from her point of sale
LADY TRADER
MALE TRADER
LADY TRADER
16
So after all the manage wey you dey manage for Munirat
place, you no like say person wey wan help you wan give you
place to dey stay? My dear, make you shine your eye take dis
house girl work wey dem wan give o. if you no want, me I go
take am because I don tire for dis kin suffer
MALE TRADER
Eliza, house girl work better pass to dey stay under sun,
dey sell. And I hear wen the oga talk say he dey stay for
Maitama…
FEMALE TRADER
ELIZA
BOTH
See dis Eliza, after dem dash her 2000 naira, and dis whole
banana no reach 1000 naira, she think say we no go follow
chop our own share…
Fade out…
17
ACT ONE
SCENE TWO
PROF. HIGGINS
COLONEL PICKERING
PROF. HIGGINS
18
COLONEL PICKERING
Well, you can say that again but the truth is, I am suddenly
interested in the whole thought. Can I ask for a favor?
PROF. HIGGINS:
COLONEL PICKERING
PROF. HIGGINS:
COLONEL PICKERING
PROF. HIGGINS
COLONEL PICKERING
PROF. HIGGINS
Look mmm… what did you say your name was again?
19
COLONEL PICKERING:
Colonel Pickering
PROF. HIGGINS:
COLONEL PICKERING
PROF. HIGGINS
COLONEL PICKERING
PROF. HIGGINS
COLONEL PICKERING:
PROF. HIGGINS
20
What?
COLONEL PICKERING
Yes, you heard me, a pedophile that’s who you are. You love
to take advantage of innocent, vulnerable young girls. I
know your kind…
PROF. HIGGINS
COLONEL PICKERING
PROF HIGGINS:
Such as?
COLONEL PICKERING:
I don’t know, and I can’t say. But with time, we just might
find out…
PROF. HIGGINS:
COLONEL PICKERING:
PROF. HIGGINS:
21
(With surprise) you don’t say! A social psychologist?
COLONEL PICKERING:
BOTH:
COLONEL PICKERING:
PROF.HIGGINS:
COLONEL PICKERING:
PROF. HIGGINS:
Now you are talking. Unlike the initial reason you gave.
Saying she reminded you of someone you’ve met before… (Both
men burst out laughing) so tell me, how do you intend going
about the research?
COLONEL PICKERING:
22
PROF. HIGGINS:
COLONEL PICKERING:
PROF. HIGGINS:
COLONEL PICKERING:
PROF.HIGGINS:
COLONEL PICKERING:
PROF. HIGGINS:
23
LIGHT GOES OUT…
ACT ONE
SCENE THREE
DOOLITTLE:
MBAPE:
DOOLITTLE:
MBAPE:
DOOLITTLE:
I dey take style wait for my pikin Eliza, na here she dey
come sell. All dis people know her
OKON:
24
You mean say your pikin dey sell bear for dis area?
DOOLITTLE:
OKON:
DOOLITTLE:
MBAPE:
Why you no just go house make you meet her for house before
she begin come market
DOOLITTLE:
She no dey stay for house again. Dat my wife no go gree make
she dey stay dat house? Dat woman dey really worry her o.
Eliza don tire for her trouble na him make she commot from
house, so the only time the girl dey come house na if she
wan come take something.
MBAPE:
So you no fit talk to your wife make she no dey trouble your
pikin, you like am as e be say she no dey even stay house?
DOOLITTLE:
Woman wey dey worry my life na him you want make I tell her
say make she no dey trouble Eliza?
BOTH:
DOOLITTLE:
OKON:
25
As her papa, na you suppose dey take care of her, dey give
her everything wey she need for dis life…
DOOLITTLE: And who tell you say I never giver her anything?
See, the best gift for dis world wey anybody fit give him
pikin, na life! I don give her life! You think say e easy to
give person life? And because I give her life dat one mean
say I don give her the sun wey dey shine, the moon wey dey
shine for night, the air wey she dey breath you think say na
joke? Na me giver her everything. So the day wey she go open
mouth complain say I never ever give her anything since I
born her, I go commot belt flog craz commot from her head.
MBAPE:
Dis man, the way you dey oppress people to collect dir
things ehn… e dey tire me. So dis one wey you carry us come
here to block Eliza, na wetin you come collect?
DOOLITTLE:
OKON:
So the small girl dey hustle and your own as her papa na to
come collect the small money wey she wan sell dis early
morning?
DOOLITTLE:
Shoo!!! How dat one come take concern you? Na your pikin she
be? And who tell you say na small girl she be? Pikin wey don
reach to marry na him you dey call small girl. So you dey
talk say if I collect money from her now, you no go follow
us go drink abi?
OKON:
26
OKON:
MBAPE:
DOOLITTLE:
See her, see her… she don come… (Walks towards Eliza in
brisk manner) ELI… ELI… ELIZA my pikin…
ELIZA:
DOOLITTLE:
Haa… person no fit come greet him pikin wey e never see?
ELIZA:
DOOLITTLE:
(Whispering) mmm, Eliza my pikin, how far, any show for the
boys?
ELIZA:
Ehn!!! Dis early morning? Pa’le na wetin na? which kin bad
market be dis one? I talk am, I know say you must want
something na him make you come dis side. Ooh oo… na which
kind trouble come be all dis one na? shoo…
27
DOOLITTLE:
ELIZA:
Shoo… no be the meat wey dey hungry you na him you use your
money buy? Na me force you to carry her put for house? Shoo…
abeg, abeg, abeg!!! No dey talk like say na me force you to
carry her put for house. you see say as she begin worry my
life, I kukuma park leave her for house, make e no dey like
say na me dey worry her…
DOOLITTLE:
Oya I don hear, e don do. No vex say I no dey too come see
you…
ELIZA:
DOOLITTLE:
ELIZA:
DOOLITTLE:
Aah, you don try, any papa wey get pikin like you no fit
suffer. I go see you, make I dey go, make I leave you as you
wan start market, my people dey wait for me.
ELIZA:
28
But Pa’le, make you no dey too block me for cash o, e no
pure like dat. Na me suppose come dey block you for cash…
FEMALE TRADER:
ELIZA:
Good morning ma
FEMALE TRADER:
ELIZA:
FEMALE TRADER:
Eliza, no be you talk say person wan give you another work?
Why you come market today?
ELIZA:
FEMALE TRADER:
ELIZA:
The thing be say, to do dat work, the man say e wan dey
teach me…
FEMALE TRADER:
29
Ehn, wetin dat one come mean? If he wan dey teach you, make
he dey teach you so far as e be say you dey the house dey
work…
ELIZA:
FEMALE TRADER:
ELIZA:
FEMALE TRADER:
So wetin you come dey wait for, why you come dey delay?
Eliza, make you go take the work before another person first
you. I don talk my own… (She walks back to displaying her
goods) but wait o, Eliza in case you talk say you go do the
work, you go tell the area o, in case if something happen to
you, we fit know where to come look for you…
ELIZA:
30
LIGHTS FADE OUT…
ACT TWO
SCENE ONE
PROF. HIGGINS:
COLONEL PICKERING:
31
Hmmm, it appears you have further confused me the more. I
suddenly don’t know the use of the theoretical linguistics
anymore…
PROF. HIGGINS:
COLONEL PICKERING:
PROF. HIGGINS:
PROF. HIGGINS:
MRS. PEARS:
PROF. HIGGINS:
32
Please come and see who’s at the door
ELIZA:
How far, I wan see bros wey dem dey call professor…
MRS. PEARS:
ELIZA:
MRS. PEARS:
ELIZA:
Shooo… Bros wey dem dey call professor na, abi no be here be
him house?
MRS. PEARS:
ELIZA:
MRS. PEARS:
ELIZA:
(Shoves her to the side and walks into the house) how dat
one take concern you. I tell you say I wan see Bros prof.
you stand for door dey ask me question like say na exam I
come write. Shoo…
MRS. PEARS:
33
Young lady, you’ll learn to be…
ELIZA:
Shooo… bros, so you even dey house na him you no talk? You
hear as I dey ask if you dey, you just lock up like say you
dey hide from person wey you dey owe money. Shooo…
MRS. PEARS:
PROF. HIGGINS:
ELIZA:
PROF. HIGGINS:
ELIZA:
Shoo… which kin question you dey ask me? no be you give me
card say if I ready to work, make I halla you?
PROF. HIGGINS:
I said call me! That’s why I gave you my card. Call me, and
let me know if you are interested in the offer…
ELIZA:
Aaah na wetin? Why you dey tear head like dis? I no call
you, but I don show, wetin be the difference?
PROF. HIGGINS:
34
Courtesy! Eliza, it’s called courtesy!
COLONEL PICKERING:
ELIZA:
Shooo… dis one wey you dey tear head for me like dis, hope
say as I don come for the lesson, you go take am easy with
me? another thing be say, I wan know if you go dey pay me
for the house girl work wey I go dey do here?
MRS. PEARS:
PROF. HIGGINS:
Young lady that was not part of my offer. I simply took pity
on you when you complained of living very far away from this
axis. If we’re being practical here, you should be the one
paying for the lesson not the other way round.
ELIZA:
MRS. PEARS:
PROF. HIGGINS:
ELIZA:
MRS. PEARS:
35
(Alarmed) 6 months?
COLONEL PICKERING:
MRS. PEARS:
6 MONTHS?
PROF. HIGGINS:
ELIZA:
(Sobbing)
MRS. PEARS:
Young lady, stop crying like a baby, no one has touched you.
Sit down…
ELIZA:
PROF. HIGGINS:
(Firmly)
SIT DOWN!!!
ELIZA:
Anybody wey hear you shout for me like dis go feel say you
be my papa
36
PROF. HIGGINS:
Here…
ELIZA:
PROF. HIGGINS:
To wipe your eyes and any other part of your face that feels
moist. (Eliza collects the handkerchief, yet looks confused)
remember that’s your handkerchief and that’s your sleeve.
Don’t confuse one with the other if indeed you want to
become a proper lady…
MRS. PEARS:
ELIZA:
PROF. HIGGINS:
ELIZA:
37
Ehnn… if you no wan do, no yawa. I no beg you before, na you
talk say you dey look for person wey you wan dey teach, I
jus dey my own na him you waka come so…
COLONEL PICKERING:
PROF. HIGGINS:
COLONEL PICKERING:
Prof. If you agree to groom Eliza here, I’ll pay for all the
expenses during her stay. I’ll even pay for her monthly
salary so when she’s done, she’ll have some money to her
name after the entire process. But I will make a bet with
you, you can’t groom her from now till 6 months
ELIZA:
(Surprised)
PROF. HIGGINS:
ELIZA:
(Vehemently)
38
Bros Prof, no dey abuse me like dat o, shoo… me wey dey wash
hand and face every day? I even wash my leg today before I
begin come here…
PROF. HIGGINS:
MRS. PEARS:
Yes Prof.
PROF. HIGGINS:
Good! Get rid of these rags she’s putting on, burn them and
give her some new clothes. And if the new clothes don’t fit,
wrap her up in something appropriate, I would hate to see
her looking half dressed…
MRS. PEARS:
COLONEL PICKERING:
ELIZA:
PROF. HIGGINS:
39
Eliza, by the time I am done with you, men, will be lining
up on the streets, begging for your attention and for those
that are daring, they will be asking you for your hand in
marriage…
ELIZA:
Bros Prof. all this ones wey you dey talk, e dey do me like
say na wash you dey wash me…
PROF. HIGGINS:
ELIZA:
(She begins to struggle as Mr. Pears drags her up on her
feet) make nobody touch me, I no wan baff, make una leave
me…
MRS. PEARS:
(Calls out) Maids! Maids!!!
Suddenly, two ladies dressed in maid uniforms comes on
stage, as they try to drag Eliza off stage while she
struggles…
PROF. HIGGINS:
Here Eliza, chocolate! Have you ever tasted chocolates?
ELIZA:
Wetin be dat? Cho.co.late… wetin be dat? No put am for my
mouth. Only God know if you never poison am…
PROF. HIGGINS:
Okay. I’ll have this for myself (He cuts it in two, eats one
half) and this is yours… (Puts the other half into Elizas’
mouth… suddenly she becomes quiet as she leaks, gradually,
they take her off the stage…
40
Sound of people struggling back stage is heard. Elizas’
voice grows louder while things are heard falling over. The
struggle continues as Prof. Suddenly, Eliza runs out in her
undies (a faded looking tank top and leggings) while the
other maids run after her trying to hold on to her. Higgins
and Colonel Pickering are shocked and amazed at what is
going on, on stage… Prof. Higgins goes off stage while
Colonel Pickering is seen pacing about… after a short while,
Prof. Higgins comes into his study looking disturbed…
shortly after, the two maids walk pass the stage carrying
Elizas’ rags, holding their faces in disgusts. They
disappear back stage…
COLONEL PICKERING:
PROF. HIGGINS:
COLONEL PICKERING:
You know what I mean, so stop beating about the bush. Are
you of good character where women are concerned?
PROF. HIGGINS:
Have you ever met a man of good character where women are
concerned?
COLONEL PICKERING:
Well, frequently…
PROF. HIGGINS:
LIGHTS OUT…
ACT TWO
SCENE TWO
OKON:
MBAPE:
42
Maybe she don come go.
DOOLITTLE:
Go where?
MBABPE:
DOOLITTLE:
OKON:
DOOLITTLE:
E don tey small. Since dat day wey we come here to see her
na him I see her last…
OKON:
MBAPE:
OKON:
Make you just pray say she go look your face when you ask
her for money
DOOLITTLE:
Una no get faith. See with faith, hope and a little bit of
luck better fit show
LADY TRADER:
Oga Doolittle, dis one wey you come here today, e be like
say you come look for your pikin Eliza
DOOLITTLE:
How you take know, where she dey, abi she no come market
today?
LADY TRADER:
DOOLITTLE:
Hear wetin?
LADY TRADER:
Your pikin don turn big woman o, she no dey dis our level
again
DOOLITTLE:
LADY TRADER:
Make una see o, person wey be here papa no know where him
pikin dey…
LADY TRADER:
Two weeks ago, your pikin wash body, wear better cloth,
carry small hand bag, go enter drop wey go carry her go
44
Maitama. No worry, small time your pikin go get plenty
money. You go begin enjoy her
DOOLITTLE:
Who she go meet and for which area she go for Maitama?
LADY TRADER:
One man wey dem dey call professor invite her say make she
go mmm… she say… she say she dey go NO. 27A Wimmpo Street
for Maitama
DOOLITTLE:
SONG CONTINUES…
ACT TWO
SCENE THREE
RECORDING:
45
A… E… I… O… U…
ELIZA:
HIGGINS:
ELIZA:
HIGGINS:
ELIZA:
HIGGINS:
PICKERING:
HIGGINS:
46
HIGGINS:
ELIZA:
HIGGINS:
Knock persists…
PICKERING:
HIGGINS:
Mrs. Pear…
ELIZA:
HIGGINS:
MRS. PEARS:
HIGGINS:
MRS. PEARS:
DOOLITTLE:
47
I dey look for the man wey dem dey call professor
MRS. PEARS:
DOOLITTLE:
MRS. PEARS:
HIGGINS:
MRS. PEARS:
PICKERING:
DOOLITTLE:
PICKERING:
DOOLITTLE:
HIGGINS:
Good day to you too Mr. Doolittle. Sorry, when you say
chase, what do you mean by that?
DOOLITTLE:
48
Haa, I mean say na two of una dey like my pikin, wey una
force her come here?
HIGGINS:
Sorry Mr. Doolittle, your daughter came here of her own free
will, we didn’t force her.
DOOLITTLE:
HIGGINS:
DOOLITTLE:
HIGGINS:
DOOLITTLE:
All this ones wey you just dey talk, na English you dey
speak. Wetin I talk be say; just pay me make I dey go.
Finish!
HIGGINS:
DOOLITTLE:
COLONEL PICKERING:
DOOLITTLE:
49
Ehn… the money na like bride price…
HIGGINS:
COLONEL PICKERING:
DOOLITTLE:
Make una no worry, just pay me make e ebe like say I don
leave my pikin for una. #15,000 naira don do.
BOTH:
WHAT?
DOOLITTLE:
HIGGINS:
If that’s the case, you can leave with your daughter… (Calls
out) Mrs. Pears
DOOLITTLE:
HIGGINS:
DOOLITTLE:
e don late to dey talk dat one. You don see wer person go
buy cloth, he no pay, he dey wear am, but wen the owner of
the cloth tell am to bring money, the person return the
cloth after he don wear am?
50
Colonel Pickering calls Higgins to the side…
HIGGINS:
DOOLITTLE:
E no too much
DOOLITTLE:
ELIZA:
DOOLITTLE:
ELIZA:
DOOLITTLE:
Dat one na long story my pikin, I no know say you fit fine
like dis o… oga professor, abi make una go add small money
join?
ELIZA:
PICKERING:
Mr. Doolittle…
51
DOOLITTLE:
ELIZA:
COLONEL PICKERING:
ELIZA:
HIGGINS:
ELIZA:
Prof, I don tire to dey talk one thing every day. Shoo…
since two weeks now, na so-so EA… AA… I… OO… UOO…
HIGGINS:
PICKERING:
I know how tired you must be my dear, but you are almost
getting it, just give it a little more effort…
HIGGINS:
Why are you patronizing her? Stop petting her. She’ll know
how to pronounce the vowel sound before the end of tomorrow…
repeat after the recording…
ELIZA:
52
At this point, Higgins walks out on her while Colonel goes
after him as though trying to assure Higgins…
NEW DAY
NEW OUTFITS
There seem to be progress as Eliza is seen reading from a
big text book in the professors library, while the professor
is seated, reading through the same book, correcting Eliza
as she reads on…
ELIZA:
HIGGINS:
53
Two of the maids walks in, one holding a tray of 3 empty
glasses, the other holding a tray of biscuits, upon entry
they observe the lesson process…
ELIZA:
HIGGINS:
ELIZA:
HIGGINS:
You keep mixing past tense, present tense with future tense.
It is frustrating Eliza…
HIGGINS:
Am not hungry…
HIGGINS:
Listen Eliza, think of who you’ll become once you know how
to read in public, think of the number of jobs you will get
once you know how to speak proper English, think of the kind
of people offering you different types of jobs, the money
you’ll be making and the men who will line up just to seek
54
your attention. Men will be falling over themselves just to
marry you. All you need to do is to learn how to read,
write, speak proper English and comport yourself in a proper
manner. And I swear to you, you’ll stand before men and
kings. Just try Eliza, try…
COLONEL:
Well professor, she’s trying. She will get it. I believe she
will. It’s been a long day, let’s all go bed. Tomorrow is
another day…
ELIZA:
HIGGINS:
ELIZA:
HIGGINS:
SONG…
“THE RAIN IN SPAIN STAYS MAINLY IN THE PLAIN”
HIGGINS:
COLONEL:
55
HIGGINS:
COLONEL:
HIGGINS:
COLONEL:
LIGHTS OUT…
ACT THREE
SCENE ONE
56
doing some book keeping work. From time to time, she hands
Higgins some files while he goes through them,
HIGINS:
Eliza, when anybody walks into the office, feel free to chat
with the person, if they engage you in a conversation. But
if you’re not sure of what to say, simply smile. Understood?
ELIZA:
Yes Prof.
HIGGINS:
PICKERING:
HIGGINS:
PICKERING:
HIGGINS:
PICKERING:
Hmm… I hope so
57
HIGGINS:
Come in…
FREDDIE:
HIGGINS:
FREDDIE:
PICKERING:
ELIZA:
FREDDIE:
ELIZA:
HIGGINS:
Freddie… Freddie…
FREDDIE:
Yes Prof.
HIGGINS:
FREDDIE:
58
HIGGINS:
FREDDIE:
HIGGINS:
FREDDIE:
HIGGINS;
FREDDIE:
Ermm… Hello.
ELIZA:
FREDDIE:
ELIZA:
FREDDIE:
ELIZA:
No, I am not.
59
FREDDIE:
ELIZA:
FREDDIE:
HIGGINS:
FREDDIE:
HIGGINS:
In that case, why don’t you drop the files you have with
you, then go and get your mates to meet me here…
FREDDIE:
Okay Prof.
PICKERING:
Oh my gosh… did you see that? Did you see how lost he was?
HIGGINS:
PICKERING:
So what’s next?
60
HIGGINS:
PICKERING:
Come in…
HIGGINS:
ALL:
PICKERING:
Good day…
HIGGINGS:
You all are looking at her yet, you can’t say hello?
ALL:
Good day
ELIZA:
ALL:
Fine.
61
At this point, Freddie steps forward acting familiar
FREDDIE:
ALL:
(Incoherently) it’s nice to meet you Eliza…
Suddenly one student steps forward to introduce himself…
ADE:
My name is Ade.
ELIZA:
How do you do?
CHIDI:
And I am Chidi. Freddie, just told us about a beautiful
damsel in the Profs’ office and I couldn’t wait to meet you.
So, what’s your state of origin? Because of your name it’s
hard to tell…
ELIZA:
How do you do?
CHIDI:
I am fine. What’s your state of origin?
ELIZA: (Smiling and laughing uncontrollably…) How do you do?
HIGGINS:
Okay, that is enough! It’s disrespecting when you come in to
my office and begin to woo my P.A.
CHIDI:
Sorry Prof. I’m sorry…
ELIZA:
How do you all do?
62
HIGGINS:
I called you all here to let you know that the assignments
you have all submitted will serve as your C.A. and to also
remind you that next week Monday, will be the last day for
the submission of topics for your thesis. That will be all.
You can now leave
Freddie quickly walks towards Eliza…
FREDDIE:
(Whispering)Eliza, please can I have your contact? Or can I
give you my contact?
ELIZA:
(Smiling from ear to ear)
HIGGINS:
Freddie!!!
FREDDIE:
Sorry Sir… sorry Prof…
The moment the door is shut…
HIGGINS:
Come-on Eliza, how can you not know what state of origin
mean? (Eliza still smiling) and you are still smiling, what
for?
PICKERING:
Take it easy on the poor girl, I guess she was uncomfortable
with all that crowd in here
HIGGINS:
Crowd, you call that crowd Pickering? Oh, please. It wasn’t
a hard question for Christ’s sake. State of origin!!!
PICKERING:
Take it easy on her Higgins, she doesn’t know it because you
didn’t teach her…
63
ELIZA:
I know state of origin, I know I am warri, but warri no dey
for Nigerian map.
Picks her bag and walks out of the office. Both men stand in
shock.
ACT THREE
SCENE TWO
MRS. PEARS:
HIGGINS:
PICKERING:
64
Come-on Higgins, stop sounding that way, it wasn’t so bad.
At least she didn’t goof speaking pidgin
HIGGINS:
PICKERING:
But you were the one who told her to smile if she doesn’t
understand any question or if she doesn’t know what to say.
She simply did what you told her.
HIGGINS:
PICKERING:
HIGGINS:
PICKERING:
I don’t take her side Higgins, I don’t. Right from day one,
you’ve been so hard on her, you treat her as though she’s
from the gutters…
HIGGINS:
PICKERING:
65
Does that mean you should rub it in? For Christ’s sakes
Higgins, she didn’t bargain for this, I mean this kind of
life. Her mates are out there, doing well for themselves,
some are married, and some are gainfully employed while
others are still slogging it out in various institute of
learning. Yes we picked her from the streets, to groom her,
and she willingly agreed to do something different for
herself, by coming here to learn. She agreed to do something
different for her family, for her future and the best you
can do is find faults in every attempt she makes?
HIGGINS:
PICKERING:
I can’t keep doing this with you, I’ve had enough for one
day. Since you feel being harsh on her solves the problem,
knock yourself out. I need to step out for some fresh air…
HIGGINS:
Why are you still sitting there, don’t you think you should
go and change into some proper house clothes? Go and change,
grab something to eat, then assist Mrs. Pears to do some
house chores…
HIGGINS:
66
question, can I come with one or two friends? I have some
people visiting from out of town… thank you so much.
HIGGINS:
How timely of you to show up. Guess who just called me?
PICKERING:
Who?
HIGGINS:
PICKERING:
HIGGINS:
And I asked her if I can come with two friends who are
visiting from out of town and she obliged…
PICKERING:
Wait a minute, who are the two friends you were referring
to?
HIGGINS:
PICKERING:
With all due respect, are you out of your mind? Eliza? I can
understand me, but taking Eliza along is…
HIGGINS:
67
PICKERING:
Weren’t you the one nagging her a while ago? What makes you
think you can groom her on how to comport herself in the
midst of scholars, elites and people who must have travelled
far and wide under a short period?
HIGGINS:
PICKERING:
Have you thought about what she’ll wear, how she’s going to
look?
HIGGINS:
PICKERING:
HIGGINS:
68
PICKERING:
Higgins, it’s not always about you, it’s not. Eliza needs
time to learn before she gradually shows herself off.
PICKERING:
LIGHTS OUT…
ACT THREE
SCENE THREE
PICKERING:
69
sudden for me, let alone the poor girl. Higgins, are you
sure she can remember all you’ve thought her?
HIGGINS:
PICKERING:
HIGGINS:
PICKERING:
HIGGINS:
MRS. PEARS:
I hope you like the outfit we picked out Prof? Prof… Prof!!!
(Clears her throat)
HIGGINS:
70
What? Ermm you said what?
MRS. PEARS:
HIGGINS:
MRS. PEARS:
HIGGINS:
LIGHTS OUT
PICKERING:
71
I can’t believe this Higgins, I can’t believe Eliza put up
such a wonderful display of composure.
HIGGINS:
PICKERING:
HIGGINS:
Remember our bet? You said I won’t be able to pull this off
PICKERING:
Mrs. Pears and the other maids are seen on stage all eager
to welcome Prof. Higgins, Pickering and Eliza… the moment
they all step in, song comes to an end.
MRS. PEARS:
PICKERING:
Absolutely unexpected!
MAIDS:
72
Unexpected?
HIGGINS:
Mind blowing!
PICKERING:
Breathe taking!
HIGGINS:
Show stopping
PICKERING:
Mind boggling
HIGGINS:
MRS PEARS:
HIGGINS:
Who she was, where she’s from, who are her parents etc…
MRS PEARS:
PICKERING:
HIGGINS:
And before we knew it, she began to ask if her son could
meet her…
73
SINGING… SINGING… By the maids “CONGRATULATIONS”…
PICKERING:
HIGGINS:
PICKERING:
HIGGINS:
PICKERING:
HIGGINS:
PICKERING:
HIGGINS:
74
MRS. PEARS:
PICKERING:
Good night Higgins. Now you can heave a sigh of relief when
you go to bed
Mrs. Pears and the other maids joins Mr. Pickering as they
leave the stage. Meanwhile, all the time they were talking,
Eliza is sidelined, no one took note of her. Higgins being
the last to step out…
HIGGINS:
HIGGINS:
ELIZA:
HIGGINS:
What on earth has gotten into you? Why are you acting so
hostile? Is anything wrong?
ELIZA:
75
promises you made have suddenly vanished, to you all, I have
become insignificant
HIGGINS:
ELIZA:
HIGGINS:
ELIZA:
NO!
HIGGINS:
ELIZA:
I do
HIGGINS:
76
In that case, I will retain you as my house help and
continue to pay you whatever Pickering has being paying you,
since you are scared of what’s to become of you.
ELIZA:
But that was not what you promised me. You promised to get
me a better job, if possible a shop manager…
HIGGINS:
PICKERING:
ELIZA:
Just leave me alone. You both planned it, you planned this
whole thing and now I am left to…
PICKERING:
ELIZA:
77
have a certificate so the best kind of job I can get is that
of a house help…
PICKERING:
ELIZA:
PICKERINGG:
ELIZA:
Ha, Mr. Pickering! What if… (He holds her mouth from
speaking further, whispers some more into her ears)
PICKERING:
ELIZA:
PICKERING:
ELIZA:
PICKERING:
78
I should be asking you. Would you want to give it a try?
ELIZA:
PICKERING:
Fine then. (He gets up, takes Eliza by the hand as they walk
off stage, light goes out)
NEW DAY
HIGGGINS:
Professor,
I am sure by the time you find this note, we should be long gone. With the
permission of Eliza, I have decided to take her to a better place with the aim of offering
her a better life, better than what you had promised to give her. She has come to realize
79
that you don’t have need for her and as such, she is better off without you, or your
offer of making her a permanent house help.
Although you did not notice, but during the period of our experiment with Eliza I
gradually developed feelings towards her, you might not have seen what I saw, but I
know she’ has potentials. She’s smart, witty, beautiful and ready to learn. She cooks
very well too… but enough of all this since you were more engrossed with winning our
little bet. Beauty they say; is in the eyes of the beholder.
So long my dear friend, I’ll make better use of this opportunity by helping her to
achieve all you had promised her and who knows, she just might end up being my
missing rib.
Yours truly
Colonel Pickering.
LIGHTS OUT
THE END
80
81